Playing:
Burna Boy - Naughty by Nature Ft. Naughty By Nature
Secret Flame ('Twice As Tall' Album Intro)
Burna Boy
Level Up (Twice As Tall)
Burna Boy
Alarm Clock
Burna Boy
Way Too Big
Burna Boy
Bebo
Burna Boy
Wonderful
Burna Boy
Onyeka (Baby)
Burna Boy
Naughty By Nature
Burna Boy
Comma
Burna Boy
No Fit Vex
Burna Boy
23
Burna Boy
Time Flies
Burna Boy
Monsters You Made
Burna Boy
Wetin Dey Sup
Burna Boy
Real Life
Burna Boy
Bank On It
Burna Boy
[Intro: Burna Boy]
Yeah, yeah
Yeah, yeah
[Chorus: Burna Boy]
Hey I wanna see fine keles, come jam for me
Not the ones, wey dey from Instagram for me
Say God damn you no go fit, handle me
God go punish, whoever no gbadun me
Because I know that I'm the bigger man
So I came looking fresher than a peppermint (Uh)
'Til today I dey the same because I can't change
I be naughty by nature, I be gang-gang
[Verse 1: Burna Boy]
Now you girl she say she like, the way my chain bling
I be king, so me and you no be the same thing
No be me, na God, do am no dey blame me
As you see, I jejely dey for my lane men
Remember when I used to hope and pray for change, men, yeah
As in any little petty cash change men (Ooh)
Just to get a ride back to the main land, yeah
Now when they see the double R, Im like "Amen"
Come make I give you tori
When nobody know me
When I dey run from police
'Cause if dem catch my kpoli
Den dem go barb me goris
Give me quit notice
Carry me go, oh