Playing:
Burna Boy - Comma
Secret Flame ('Twice As Tall' Album Intro)
Burna Boy
Level Up (Twice As Tall)
Burna Boy
Alarm Clock
Burna Boy
Way Too Big
Burna Boy
Bebo
Burna Boy
Wonderful
Burna Boy
Onyeka (Baby)
Burna Boy
Naughty By Nature
Burna Boy
Comma
Burna Boy
No Fit Vex
Burna Boy
23
Burna Boy
Time Flies
Burna Boy
Monsters You Made
Burna Boy
Wetin Dey Sup
Burna Boy
Real Life
Burna Boy
Bank On It
Burna Boy
[Intro]
This is for all my comma babes, meyn
Comma way
[Chorus]
Wetin be this oh comma
E Don finish oh comma
Something de miss oh comma
I suspect you, oh
Champion no be easy, oh comma
Wetin be this oh comma
I no believe oh comma
Commot with your feelings oh comma
[Refrain]
Jejely sit down
Make you no come tell me shit now, comma
Bad energy Bawo
I go change am to another thing now, oh comma
My baby jupa
Make you whine to the sound of the guitar, oh comma
Start to sing toud
If you like the vibe I fit bring now, comma
Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi
And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie)
Una kno say me I dey keep am, oh really, really
My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi