Home Music Artists A-Z Artists Videos Albums Countries Genres Lyrics
Pendona Mobile Logo
Playlists

Albums

Year 201820172016 ...

Artists

Filter DayWeek MonthAll Time

Audio

Filter DayWeek MonthAll Time

Music Videos

Filter DayWeek MonthAll Time

Lyrics

Filter TrendingNew Random

Burna Boy - Alarm Clock Lyrics

Burna Boy - Alarm Clock Lyrics
Burna Boy

Burna Boy

88 Songs

Visit Artist
  • play_arrow Play Song
  • Twice as Tall
  • Burna Boy
  • 2020
  • Twice as Tall Album Lyrics

[Intro]
God made us
He made the magical beings
It's important how you look at yourself
And you view yourself (Wake up)
How you look at your brother, how you look at your sister
We from the same trials
It's Black love
It's that real love
Wake up

Ooh woah
Alarm clock, all stand up
Make una wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Some people go wan dey talk
Instead of to thank the Lord
Some people no wake up
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning
Oh, this early morning
Ah, this early morning

Se dem send you ni
Se won ran e ni (E ni)
Se dem send you ni
No-no-no, no-no-no
No-no-no, no-no-no

Many things wey man go see
Wey dey make a man dey wonder
Abi se dem no believe me
Why dem wanna drag me under
I must be a special type of broda
Some type of Oga (Ayy)
You go come discover (Ayy)
That I'm really unstoppable
Jesu ba mi s’ona, s’ona, s’ona
Mi o ran eyan, ran eyan, ran eyan
Oluwaburna lomo
Omo oni j’ogbon
Enemies por gan
Ke sa ma ro
Everybody di body, body
Set your alarm clock

[Outro]
Aye yo, you awake yet?
Privacy Terms Copyright Contact
Copyright © 2025, Pendona Music